This Pikin
My blogs
| Gender | Male |
|---|---|
| Industry | Communications or Media |
| Occupation | Consultant |
| Location | Yaounde, Centre, Cameroon |
| Introduction | Me I be THIS PIKIN. I go school like all man, I be get sense baad, I finish university, Now so, I be area boy for quata. I don travel go go other African countries them, see the way things di waka for there.Okay! Na the area this wey all thing di happen. All bilang them di hola na for here. No be only I hear say for mop oh! This one na the real research. No man no care about grammar for this place. Na ahead ahead. grammar na for sasse. Man fit jambox french too for here. Make I catch mummy's daughter them! Any how, This pikin di welcome all man! |
| Interests | Games of strategy, Good Music, Good Movies, Food (i say all kind eh! Nyamangoro oh, Achu eh! I say na eru this, kanda for dey, mmm towel! Liver, intestine, garr, i kumkum, esuba, nkwi, chai! |
| Favorite movies | Jean Michel kan kan, Tah zibi, le debrouillard, peace offering, jimmy jimmy aja aja aja, kirikou, wendy ( why you think say I add wendy inside because na ma friend their film?) |
| Favorite music | Sweet mother, yoma yoma, son esele, black style, Eyaye esa, Don for quat, maimouna, c'est fou la vie, bougez bougez, |
| Favorite books | The gods are not to blame, and palm wine will flow, Unoma, The book with mr kokoji wey be di follow goat, poems of black Africa, mission terminee, |
If mud is dirt plus water, what is clay?
If mud na dutty with water, weti be clay?

